Thisday style is just too much as far as me dey concerned. I don see vogue dem and much no dey happen dat side finally. That Ruth lady frm thisday style dey try WELLA! Abeg like say all of una wey dey post comment here na big babes (with enough shi-shi) lol. Plz i be fine bobo wey dey find woman wey hol' mega. My name is Charles (web name).lolInterested sweethearts should plz apply. Sponsors wanted lmao!
THISDAY STYLE ROCKS TO THE POWER TWO. WORD. my ppl boredom na disease make una no gree make e catch una. lol
4 all u naija ppl wey dey dis everything naija, una need to go see shrink. make una straighten unaselves out. loly'all are suffering frm wat is professionally known as POST COLONIAL SYNDROME. In short i don kill grammar finish. lolmake i go crash, we go relate b4 e 2 late, so make una no wait... i don fade.
by the way, merry Christmas y'all.
frmCharles without Dickens.
No comments:
Post a Comment